Oyogist.com has lesrned that Nollywood actress, Bimbo Ogunnowo has gotten dragged on Instagram for allegedly selling fake skincare products, causing damage to the skin of her clients.
The blogger said;
“Una don see Una skincare guru leg and how she Dey hide knuckles y’all will learn the hard way she uses some people picture which are naturally fair and makes money off their picture,using person picture and asking which cream them dey use,no be juju be that?and gullible people go pack money go give am because she be celeb abi?na jokelet picture I Dey find,the God wey she Dey serve ehn,I get the picture for phone o,I no know how he take comot for my phone I must see the picture o.make Una check all the evidence”
See post Below;